Lyrics

Zinoleesky – Call of Duty Lyrics

Zinoleesky Call of Duty Lyrics

I be person pickin I get feelings too
My mind is split in two
I love u but I love simbi too
Girl u can just tell me if u want jimmy chu
Simbi got a Louis too
So many other guys won chill with u

Now I just want to marry her
Won buy her designer
Check ur window karira
It’s been like four days tarira
I don upgrade my terminal
Two shorties mapamina
U know say me I sabi na
My song is sweet like Ribena
Mommy and daddy njo
Boys and girls njo
Omode pelu agbalagba
Oloyun ton lo si antenatal

Anywhere me I go ooo
Say dem love my flow ooo
Dem say Zino Getty lamba
Omode wey getty raba

I’ll be inside playing call of duty
Loving u be my call of duty
Say for loving two I’m guilty

She thinks all I want is sex
And it doesn’t make her upset
Girl u have to bring ur friends
Cos they all have to meet my friends
And we have a show by ten
So we have to leave by then
Who I be dem no get idea
Cos I no dey too show myself

Now I just want to marry her
Won buy her designer
Check ur window karira
It’s been like four days tarira
I don upgrade my terminal
Two shorties mapamina
U know say me I sabi na
My song is sweet like Ribena
Mommy and daddy njo
Boys and girls njo
Omode pelu agbalagba
Oloyun ton lo si antenatal

Anywhere me I go ooo
Say dem love my flow ooo
Dem say Zino Getty lamba
Omode wey getty raba

Poltergeist and sneak up on u
Me I no fit give up on u
Or make I use ninja
Baby ma bami ja

  • Written by: Zinoleesky
  • Album: Call of Duty
  • Released: 2022
  • Official Video:

Leave a Response